Everyday hustle in Nigeria be tough , and many people dey try to make ends meet. But the influx of copyright, also Bad products in Nigeria known as replicas, dey turn this hustle into a nightmare. These products range from electronics and clothing to make-up. Some Nigerians wey don buy these copyright, dem later discover say dem no dey work proper